×
Charm / Rema
Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor Soco, ah Surfing with this body Make we run am on a lowkey
Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor Soco, ah Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawi See body o (see body, see body o) Egba mi o (egba mi, egba mi o) E dey burst my bololo E dey burst my bololo Please help me o Me I don jam wetin pass me o Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing, baby, eh Lend me, lend I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh Naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh E no dey bend Oya follow my command, baby, do like I do Baby, front and back, gimme boom-baka-boom Soco, ah Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawi Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor Soco, ah (ayy) Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy
Source: LyricFind
Songwriters: Divine Ikubor / Michael Hunter Charm lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Dec 20, 2023 · [Intro] The DJ all the DJs want to be. It's the one and only. It's the one and only (Number one) It's DJ-DJ-DJ Neptune London (DJ Neptune)
Lyrics for Charm by Rema. (London) (Another banger, banger) Come here, wetin dey worry you? Bring body, make I rock...
London Another banger. Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah. I know you senior me. I get money pass your papa
Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah. I know you senior me. I get money pass ...
REMA ; Come here wetin dey worry you. Bring body make I rock am yeh yeh. I know you senior me ; Soco Sofry with this body. Make we run am on a low-key ; See body o
Jun 1, 2023 · Charm Song by Rema Lyric & Lyrics Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money ...